Kontri people, Coro pandemic still dey gidigba for we Kontri as dị delta Variant wey dem say stubborn well well don show face for Naija. Na di Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) talk dis one on 8th July 2021 inside talk paper dem give to tori People. World Health Organization talk say dis Variant don dey cause wahala for more than 90 Kontri inside obodo world. Sabinus people still dey torchlight to know whether Coro Vaccine dey prevent am.
See as NCDC take write di tori by themself.


