Home Charity Tori To Be Doctor for People Wey Dey in Need Dey Totori My...

To Be Doctor for People Wey Dey in Need Dey Totori My Bodi – Dr Chinonso Okorie

720
0
Dr Chinonso Okorie

Dr Chinonso Emmanuel Okorie na Naija doctor wey dey work inside Sierra Leone talk say e dey totori im bodi to dey help sick pikins get well again. Dr Okorie na staff of Doctors Without Borders and he dey follow treat small pikin dem wey hunger and disease dey show pepper. He say mama of small pikin dem dey very importamkpa for the treatment of dem pikin. He also talk say medical workers suppose work together and get di trust of patients and respect dem too.

Na inside this 2 minutes video below he talk all these things o. Click to hear im talk.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.