Family, friends and plenty Naija people still dey cry on how 32 years old Peju Ugboma take die after she use her two legs go hospital for operation. Dem sama accuse give Premier Specialist Medical Centre Lagos wey do di operation, say na dem cause her death. See di full tori below.




Tori wey reach us talk say ogbonge government don dey torchlight di mata.
Make she no die in vain! #JusticeforPeju