Home Covid 19 NAFDAC Don Give Carry-Go for Oxford AstraZeneca Coro Vaccine

NAFDAC Don Give Carry-Go for Oxford AstraZeneca Coro Vaccine

408
0

Di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) don approve Oxford AstraZeneca COVID-19 vaccine for use in Nigeria.

Di oga madam wey be Prof. Mojisola Adeyeye, give di passmark say make kontri pipo start to dey use vaccine when she follow tori people talk for inside Abuja today.

She talk say di NAFDAC Vaccine Committee bin start to torchlight di vaccine immediately dem receive di Oxford AstraZeneca COVID-19 vaccine dossier from Serum Institute of India last week.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.