Home Things wey happen Health Workers and Equipment No reach to Give Covid19 Vaccines for Obodo...

Health Workers and Equipment No reach to Give Covid19 Vaccines for Obodo Naija – Nurses

364
0

Di National Association of Naija Nurses and Midwives yan say di number of nurses and other health workers wey dey work for we kontri no reach to give covid19 vaccines when e land for we kontri. Dem say equipment sef wey dey no go dey enough. na dem National Presido, Mr. Abdul Adeniji yan dis one o according by dis tori.

Di Presido also squeeze face for ogbonge government say dem no involve dem and other professional organisations for di planning of dis Coro immunization.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.