Dr. Anne Okonma na koret medical doctor wey don help save plenty lives, according by di social media posts by people wey sabi her. Her kidneys don pack up and she needs di help of Naija people to change am. Abeg, contribute your own part to save dis ogbonge doctor make she fit live dey save other people.
E no sweet our belle say medical doctors go dey beg moni to get treatment. Why govt no fit give dem health insurance for all dis kind sickness?