A lawyer and pesin wey dey fight against abortion don sama accuse give di ogbonge organisation for bodi mata for obodo world plus di ogbonge ministry of bodi-mata for we kontri, say dem dey promote abortion.
He talk dis one during #TalkingHealthwithDrLaz programme for AIT wey he na guest. He also talk say no law for obodo Naija dey support abortion no matter di situation, plus plenty other controversial things about abortion and di law.
You go fit click watch am here;