Home Things wey happen Lassa Fever: NCDC don report 4 New Cases, 1 Death

Lassa Fever: NCDC don report 4 New Cases, 1 Death

329
0
Dr Chikwe Ihekweazu - Oga DG for NCDC

Even as covid19 cases enter next level dey infect and kill people anyhow, Lassa Fever still dey we kontri o. According by di NCDC “Weekly Epidemiology Report” for 30th November to 7th December 2020, out of 69 cases wey dem suspect and torchlight, dem confam 4 new lassa fever cases and one death for 4 LGAs in 2 States.

Click here to learn more about dis disease.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.