Di Oga Medical Director for Lagoon Hospital for Lagos, Dr Jimi Coker don hail im people wey do one “complex brain surgery”, e mean say na brain operation wey hard well well but di patient dey do well.
He post for twitter say dem clip one “Complex and bilobed right Posterior communicating artery aneurysm” wey be disease dat affected pipe wey dey carry blood inside di brain.