Home As e de hot No Confam Cure for Covid-19 Yet! We dey Use Chloroquine only for...

No Confam Cure for Covid-19 Yet! We dey Use Chloroquine only for Research – NCDC

519
0
NCDC Oga - Dr Chikwe Ihekweazu

E get one video wey everyobody don dey post for social media since yesyterday. Inside am, one cameroon doctor wey go school for Naija but she dey live inside obodo America, talk say Chloroquine na cure for Coro. She even talk say make people no wear mask because dem no need am.

But Naija Centre for Disease Control (NCDC) yan say no confam cure for Coro yet. According to di post dem make inside twitter, dem say na only torchlightment dem dey use chloroquine do for we kontri and not for curing of coro. Dem advice kontri people make dem no dey take di drug anyhow but shine dem eyes well well and obey all prevention methods against Covid19.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.