Home As e de hot #AsEDeyHot: WAEC Students go Resume School on 4th August as Coro No...

#AsEDeyHot: WAEC Students go Resume School on 4th August as Coro No Gree Stop – Ogbonge Govt

545
0
Adamu Adamu - Minister of Educate

Di Federal Ministry of Educate don komot message say secondary school students wey dey prepare to write WAEC go resume school for 4th August wey be next week Tuesday. Na today today dem komot dis informate on twitter. Dem say all di people wey matter for education mata inside di kontri don gree say na so e go be.

Na only 2 weeks wey di students go use revise dem book and remember all di ones dem don forget make dem fit pass, as WASSSCE dey start on 17th August 2020.

See di letter for here.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.