Home Covid 19 We Don Carry Protective Materials Go Hospitals, So That Body-mata Workers Go...

We Don Carry Protective Materials Go Hospitals, So That Body-mata Workers Go Dey Safe-Health Minister

326
0
Dr Osagie Ehanire: Naija Bodi-mata Minister

Naija Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been yan the Presidential Task Force on Covid19 say, them don send protective materials go hospitals nationwide, make body-mata workers use protect their selves.

Enahire advice body mata workers say, make them dey always use these materials because e necessary during this Coro pandemic.

Him come thank them because of the vibe and jinja wey them dey use work, him twale for them because of their courage and patriotism.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.