Home As e de hot See List of 13 Naija People Wey Coro (Covid-19) don Kill for...

See List of 13 Naija People Wey Coro (Covid-19) don Kill for Abroad

865
0
Dr. Alfa Sa'adu

Chai… 13 Naija people wey dey live and do better work abroad don kpai from Coro. The Nigerians in Diaspora Commission don komot video for their twi-twi account to celebrate them. 8 of those who die na man, 5 na woman. Also, 8 kpai for jand, 5

See their names and country where dem die:

Late Chidinma Olajide
  1. Dr Alfa Sa’adu – UK
  2. Carol Jamabo – UK
  3. Dr Kole Abayomi (SAN) – UK
  4. Bode Ajanlekoko – UK
  5. Adeola Onasanya – UK
  6. Ugochukwu Erondu – UK
  7. Chidinma Olajide – UK
  8. Mrs Mmaete Greg – UK
  9. Bassey Offiong – USA
  10. Apostle Caleb Anya – USA
  11. Akeem Adagun – USA
  12. Hajia Laila Abubakar Ali – USA
  13. Mrs Patricia Imobhio – USA

We join all kontri people to pray for the resting of their souls. Make Baba Godee help console dem families and loved ones.

Abeg Naija people, make everybody play their part to prevent spreading of Coro for we country. We no wan more deaths.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.