Home Covid 19 Naija’s 7th #Covid_19 Testing Centre don Set for Ebonyi, 6 more to...

Naija’s 7th #Covid_19 Testing Centre don Set for Ebonyi, 6 more to go! – NCDC

458
0
Dr Chikwe Ihekweazu - Oga DG for NCDC

The Nigeria Centre for Disease Control don announce say the 7th Coro Testing Lab dem dey arrange for Ebonyi State don set. E dey inside di Virology Lab of the Alex Ekwueme Federal University Teaching Hospital, Abakaliki. Dem dey set up 6 other ones for Kaduna, Kano, Port Harcourt, Jos, Maiduguri and Sokoto.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.