Home As e de hot Na Wayo o, We No Dey Collect Shingbain To Sitdon Everyday-Lai Mohammed.

Na Wayo o, We No Dey Collect Shingbain To Sitdon Everyday-Lai Mohammed.

269
0
Oga Lai - Minister of Informate

Naija Minister of Information, Lai Mohammed, been yan say the rumour wey dey go round be say members of the Presidential Task Force on Coro dey receive 500k as sitting allowance, na lie.

Him say, him don receive plenty calls and messages from people wey need money, because them think say government dey pay am 500k everyday, him say na lie, non of them dey collect shingbain for the work wey them dey do.

The chairman of the Presidential Task Force on Coro, Boss Mustapha too come say, make people no dey believe rumours, because na bad belle people wey dey try distract government from the good job wey them dey do for the fight against coro.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.