Home As e de hot #AsEdeyHot: 8th Coro Testing Lab for Naija don Open inside Lagos –...

#AsEdeyHot: 8th Coro Testing Lab for Naija don Open inside Lagos – Dr. Ihekweazu

452
0
Dr Chikwe Ihekweazu - Oga DG for NCDC

The Oga Director General of the Naija Centre for Disease Control (NCDC), Dr. Chikwe Ihekweazu just yan say Naija don get 8th testing lab for Coro for inside Biosafety Centre, Lagos. This one make am 3 Coro labs for Lasgidi. He also talk say dem dey work to open second lab for Abuja and work dey go on for another lab in Kano. He talk dis talk for the briefing of tori people by the Presidential Task Force on top Coro Control.

You go remember say NCDC bin don announce dat work dey go on for Coro labs in Sokoto, Kaduna, Port Harcourt, Jos and Maiduguri.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.