Home As e de hot As E Dey Hot: Coro Dey Swell Like Garri Wey Dem Soak...

As E Dey Hot: Coro Dey Swell Like Garri Wey Dem Soak For Water, Cases Don Rise To 627.

474
0

The Nigeria Centre for Disease Control NCDC don announce 86 new cases of Coro inside Naija, this one come bring the total number of cases to 627, them don discharge 170 and 21 don kpai.

For the 86 new cases; 70 dey Lagos, 7 dey FCT, 3 dey Katsina, 3 dey Akwa Ibom, 1 dey Jigawa, 1 dey Bauchi, 1 dey Borno.

The number of cases according to states now na;
Lagos- 376, FCT- 88, Kano- 36, Osun- 20, Oyo- 16, Edo- 15, Ogun- 12, Kwara- 9, Katsina- 12, Bauchi- 7 Kaduna- 6, Akwa Ibom- 9, Delta- 4, Ekiti- 3, Ondo- 3, Enugu- 2, Rivers-2, Niger- 2, Benue- 1, Anambra- 1, Borno- 1, Jigawa- 2.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.