Home Onyokometa We dey Arrange Teeth wey don Scatter for Okposi General Hospital –...

We dey Arrange Teeth wey don Scatter for Okposi General Hospital – Raphael Okereke

1341
3

Mr. Raphael Okereke (a.k.a Raphadent) na bodi-mata pesin wey sabi make people smile or laugh without shame or treat diseases wey dey affect human being teeth, oyino dey call them Dentists. He begin work for General Hospital Okposi, Ebonyi State this month as the only pesin wey dey help for cleaning or rearranging of teeth make e white and pure.

When he follow us talk, he say the hospital dey do prevention of badment of teeth and the return of teeth wey don bad or komot through accident or two-fighting back to a good one. Our torchlightment show say the hospital wey no dey treat teeth mata before before don dey get teeth clinic every Tuesday and Wednesday. Them dey arrange teeth wey don break, loss or scatter, but dem no dey do operation (surgery) for teeth.

Mr. Okereke sef na also the Founder and Oga for Raphadent Dental Consult and Raphadent Oral Health Awareness Group (ROHAG).

3 COMMENTS

  1. Talkhealth9ja na the biggest ogbonge health news woy we Sabi. E de talk am as e be. We @ Raphadent Dental Consult de salute una. Na you be the best. Up Talkhealth9ja.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.