Home As e de hot Coro (Covid-19) don Land for Rivers State as Bodi-mata Workers dey Strike

Coro (Covid-19) don Land for Rivers State as Bodi-mata Workers dey Strike

521
0

The bodi-mata workers for Rivers State, don start indefinite strike say dem no work again. E no tey wey the strike start wey NCDC confirm the first Covid-19 case for inside the state. As e be so… Rivers State get 1 Coronavirus patient and body matta workers no dey duty.

Their union say na because their state government no gree pay them the new minimum wage N30,000 and other jara wey suppose dey ontop their salary, since Federal government increase minimum wage.

We go bring you more tori on top this matter.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.