Home As e de hot Naija Political Leaders na the Greatest Danger to Public Health –...

Naija Political Leaders na the Greatest Danger to Public Health – Prof. Tomori

445
0

Ogbonge professor wey too sabi things about viruses, Prof. Oyewale Tomori don burst out with vexation, talk say na political leaders dey put health of the public inside obodo Nigeria in danger. He talk this one am through his twitter. The Prof wey be before before Vice Chancellor of the Redeemer’s University, Ede, Osun State, talk say na the neglect of the health sector by Naija political leaders make every disease dey enter obodo Naija and punish our people anyhow. This neglect don even make Naija people powerless against various diseases.

Prof. Tomori na one ogbonge Virologist wey don do plenty work to help improve bodi-mata for Naija and he no dey look face to talk im mind.

How you see this talk by Prof. Tomori?

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.