The Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) don yan country people say make nobody dey use chloroquine to prevent or treat coronavirus as ogbonge government never give any approval for am.
For the post wey dem make on twitter, NCDC warn against self medication as e fit wunjure or kill pesin.