Home As e de hot Enugu, Coro don show o!

Enugu, Coro don show o!

393
0

The Nigeria Centre for Disease Control bin announce 16 new cases of Coro (Covid-19) yesterday and 2 of them na for Enugu State. This na the first confirmed case for the South East part of the country. For inside Naija now, na 81 cases dem don confirmate.

Among people wey dem don confirm to have this virus for Naija na Bauchi State Governor, Davido’s Chioma, Edo Speaker, Presido’s Chief of Staff, and Atiku’s son.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.