Home As e de hot Breaking News: FG Don Confirm Two New Coronavirus Cases.

Breaking News: FG Don Confirm Two New Coronavirus Cases.

429
0

The Nigeria Centre for Disease Control don confirm two more cases of Corona Virus For inside Naija, the total number of cases now na 46, cases wey still dey, 43, 2 don recover, 1 don kpai.

NCDC say the two new cases, 1 dey Lagos and 1 dey Osun, making the total cases of Corona Virus for Lagos 30 and 1 for Osun. The two new confirmed cases get travel history from abroad to Naija, within the last 7 days.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.