Home As e de hot 10 New Cases of Coronavirus, 3 For Inside FCT-FMH

10 New Cases of Coronavirus, 3 For Inside FCT-FMH

708
1

The Federal Ministry of Health, don confirm 10 new cases of Corona Virus for Inside Naija and 3 of them dey FCT, Abuja.

The Honourable minister of Health, Osagie Enahire talk this thing on Saturday 21st March 2020, say, Naija don get 10 new confirmed cases and 3 of them dey inside FCT. Him come talk say the virus don enter 3 more states plus FCT, Ekiti, Lagos and Ogun. More information go come in once them don know wassup

Him come advice people say, make them take precautions wey them don dey announce since, make them avoid crowded places too and make them no spread false news about the matta.

1 COMMENT

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.