Home Uncategorized Who wan get bulletproof against #Coronavirus? Check am here

Who wan get bulletproof against #Coronavirus? Check am here

810
1

The bulletproof against Coronavirus dey cheap and simple o. Abeg, do all the things wey NCDC write for the message photo wey dey below:

Shine your eyes wella! Protect yoursef plus including other Naija people against this small but mighty virus. Abeg, call NCDC hotline 0800-970000-10 if you suspect any case, the call na free of charge.

You still dey wait for the bulletproof? Na prevention be that na…lol

1 COMMENT

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.