Home As e de hot #AsEdeyHot: Coronavirus don land for Naija!

#AsEdeyHot: Coronavirus don land for Naija!

629
3

No be rumour, Coronavirus don land for inside Lagos. And na the Federal Ministry of Health break dis tori. The disease wey carry vex dey spread everywhere for obodo world show face for we country through one Italy pesin wey just enter Eko from him country. Naija na the 3rd African country (after Egypt and Algeria) wey this virus dey show face.

See the official statement wey the Federal Ministry of Health bin komot on top the matter.

We go bring you more tori on to this matter.

3 COMMENTS

  1. Una tank you for this update. Make all of us open our eye, make we dey careful, make we de wash our hand everytime make the thing for no near us

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here