Home As e de hot #WorldAIDSDay: No Take Communities for Granted on top Fight to End AIDS...

#WorldAIDSDay: No Take Communities for Granted on top Fight to End AIDS – UNAIDS

360
0

The new Oga Madam for inside UNAIDS, Winnie Byanyima don remind ogbonge governments around the world about their promise to allow communities lead 30% of all the jinja against HIV/AIDS and carry 6% of all HIV money put for jinjaring of people inside communities. She carry tuale give all activists on top the better work dem dey do to fight HIV to finish around obodo world. If you wan read her full yans, make you visit the UNAIDS website.

For inside Naija, the National Agency for the Control of AIDS (NACA) don line up plenty activities to use mark the World AIDS Day 2019. Click here to see all of them. Naija people don dey jolly say the number of HIV cases inside we country don reduce well well. However, sabinus people on top bodi matter don beg government to increase money to make sure say everybody wey carry HIV dey receive treatment.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.