Home Things wey happen Naija Dey Jolly Say Polio Never Show Face For 3 Years.

Naija Dey Jolly Say Polio Never Show Face For 3 Years.

639
0
Photo Credit: https://www.sunnewsonline.com

National Primary Health Care Development Agency (NPHCDA) and local and international partners come out to jolly for Abuja say Polio never show face for 3 years inside Naija. The agency yarn say the last case of polio wey them record na one pikin for Borno state and sharp-sharp them treat am, him body come dey normal-normal.

We thank God say the situation don improve because, Naija government don spend Billions of naira for this polio matta, make e no be say we dey waste our money and resources.

The agency later say, if Polio no show face, cause wahala again, by next year World Health Organization WHO go declare Naija “Polio Free”.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.