The join body of doctors for obodo Naija wey oyinbo dey call Nigerian Medical Association (NMA) don beg body matter workers to adopt technology of health informate as dem dey drive better checking of body and treatment of disease.
The national oga presido for NMA, Dr. Francis Faduyile talk am for one morning chop chop meeting with technology sabinus dem (a.k.a experts). He talk say make dem put technology things inside the curriculum for teaching of body matter people for Naija to helep them know am well well. He talk say use of technology go helep make quality of healthcare for Naija dey kpoikally kpoi kpoi.
Click here if you wan read more about this tori.