Oga Minister for Budget and Country Planning, Senator Udoma Udo Udoma don come out yarn say government go continue to put eye for body mata issues for we country. Him talk this one for workshop wey the topic na ‘value for money in health sector’.
He also talk say ogbonge government go dey try as im muscle reach to reduce the way country people dey take kpai anyhow. He beat him chest say ogbonge dey work well well to make sure dem improve body mata for obodo despite say pepper no too rest.
Port enterĀ here to read more of this tori.