Home Tags Minister of Health

Tag: Minister of Health

Na Our Turn To Sitdon For House, Make We Stop To...

The dust wey raise for the meeting between FG and Doctors association yesterday never still settle, doctors all around Naija don dey...

#DoctorStrike: We Go Sack Any Doctor Wey No Come Work-FG

Federal government of Naija don threaten to sack any body-mata worker wey no show work on Wednesday 17th June 2020, as against...

We Don Test 27,078 People For Coro, Inside Naija-Health Minister.

Naija Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been yan the Presidential Task Force on Covid19 the level wey them don carry...

We Go Start To Use Madagascar Cure When We Confirm Say...

Naija Minister of Health, Dr. Osagie Enahire, say Naija dey expect the Covid19 herbal drug from Madagascar, as the news dey everywhere...

States Need To Prepare At least 300 Beds For Isolation of...

Today, Naija Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been yan the Presidential Task Force on Covid19 wetin dey occur for Naija...

113 Doctors For Naija Don Test Positive To Coro.

The Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire don been yan the Presidential Task Force on Covid19 yesterday say 113 Doctors for...

We Don Carry Protective Materials Go Hospitals, So That Body-mata Workers...

Naija Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been yan the Presidential Task Force on Covid19 say, them don send protective materials go...

Private Hospitals Wey Wan Dey Manage Coro Go Need Apply For...

Naija Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been give the Presidential Task Force on Covid19 small yans, say Private Hospitals wey think...

Everyday, We Dey Test 600 Samples For Coro-Health Minister.

The Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been yan the Presidential Task Force on Covid19 today, say Nigeria Centre for Disease...

We Go Seize Di Licence of Any Chemist or Pharmacy Wey...

The Honourable Minister of Health, Dr. Osagie Enahire been talk say any Chemist or Pharmacy wey try treat any Coro (Covid19) patient,...