Di association of medical doctors wey be ogbonge specialists known as Medical and Dental Consultants' Association of Nigeria (MDCAN) don elect new Presido. Na ogbonge Psychiatrist for University College Hospital Ibadan, Dr. Victor Adesola Makanjuola. Na di...
E be like say members of di Naija Association of Resident Doctors (NARD) love dem presido wella. As im just change profile photo inside Facebook around 12 midnight today, na so im friends most of who be...
Na very bad tori we hear for Lasgidi o. Say some criminal passengers bin book uber, kaput di driver, Morenikeji Oluwaniyi, a radiographer wey dey follow do x-rays inside hospital. After dem kill am finish, dem throwaway...
Yesterday, oga presido Buhari don appoint ogbonge doctor wey sabi torchlightment of disease well well as di new oga Director General for di Naija Centre for Disease Control, NCDC. Dr. Adetifa wey be Associate Professor of Clinical...
Di oga Director General for di Naija Centre for Disease Control (NCDC), Dr. Chikwe Ihekweazu go port go World Health Organization (WHO) from November 2021 as di Assistant Director-General for Health Emergency Intelligence. We...
Oga Minister for Jobs Mata for obodo Naija, Dr. Chris Ngige talk say from di chair wey im dey siddon, he dey see danger everywhere for Naija doctors if dem no stop anyhow going of strike. He...
Kasala fit burst on top the head of Resident Doctors because of di we no go gree strike dem dey, if ogbonge government carry out dem threat. Oga Minister of Jobs matter, Dr. Chris Ngige talk say...
Today na 6th day since resident doctors all over obodo Naija begin stay home say ogbonge government no dey keep their agreement. And no be small vex dey di body of Dr. Chris Ngige wey be Minister...
No be news say di crisis for Naija health sector don enter next level. Di resident doctors resume strike on Monday 2nd August 2021 and plenty patients for we kontri dey see whii. See...
Di College of Nigerian Pathologists (CNP) don elect ogbonge specialist doctor and Forensic Pathologist, Dr. Uwom Okereke Eze as dem Chairmo. Na doctors wey be specialists for anatomical pathology, chemical pathology, hematology (blood doctors) and medical microbiology...