Di senior lawmaking body for we kontri, the Senate, don komot di name of Chairmo of two health committees wey dem get. Na di Rivers State Deputy Governor wey just komot with Gov. Wike, Senator Banigo Harry...
As di hailings continue for Prof. Wuraola Shokunbi wey just retire from di University of Ibadan College of Medicine, im before before student, Dr. Laz Eze don hail am in a special way. Dr. Eze wey...
No be small matter for di University of Ibadan College of Medicine Auditorium inside University College Hospital premises on Monday 31st July 2023 as ogbonge doctor wey be sabinus for diseases of human blood (haematologist), Prof. Wuraola...
Di before health minister wey just komot in May 2023, Dr. Osagie Ehanire fit no sleep well dis week as netizens (Naija online people) dey drag am wan tear im clothes. Dis na because of photo of...
Better tori dey for Bodi-mata Advocates as Ogbonge Govt don ready to increase health budget to ten per cent of overall 2024 budget. Na Dr. Salma Anas Ibrahim wey be Special Adviser to Presido Tinubu on...
Ogbonge public health sabinus, Dr. Laz Eze talk say dis natime for ogbonge govt to show seriousness and strong political will on top sugar tax. He yan dis one as he dey talk during the Gatefield Health...
You sabi Moji Makanjuola for Nigeria Television Authority (NTA)? She na woman wey dey makes news sweet by di way she dey take read am. Ogbonge government through National Centre for Women Development don put her name...
Twitter user and medical doctor Uchechukwu Agwu don yan one tori for im twitter account of how one grandmama wey don pass 80 years dey in critical condition. Dem don presa her chest blow her...
Oyinbo dey talk say di reward for good work na more work. Could this be the case of Ngozi Okoronkwo wey Governor Alex Otti of Abia State appointed as di Commissioner for Health. On May...
Jollification dey di family of Mrs Nkama Ugonna as she made history as di first woman to born pikin inside di tear-rubber David Umahi Federal University Teaching Hospital (DUFUTH) Uburu. Na inside dem Facebook page di hospital...