Collabo with NAFDAC go help us – PSN

Di Pharmaceutical Society of Nigeria don beg make National Agency for Food and Drug Administration and Control collabo with dem so dey...

HIV/AIDS: we no know how many di patients dey – Gombe

Di Civil Society for HIV and AIDS for Naija don don sound alarm because say HIV test kits and consumables no dey...

507 doctors don japa from Lagos – NMA

Di Nigerian Medical Association, Lagos State chapter, don reveal say na 507 medical doctors wey dey practise for di state don japa...

More women go die for childbirth for Africa – Report

Atlas of African Health Statistics 2022 don report say by 2030, plenty more women fit die when dem dey try born for...

China don dey relax coro policy

Authorities for China’s financial hub of Shanghai go comot all di testing protocol wey people suppose do for coro as di country...

NDLEA don kolobi pikin say him carry drugs

Di National Drug Law Enforcement Agency don put name of teenager, Abdullahi Aliyu, for paper say him be drug trafficker for Federal...

We dey target more than 300,000 pikin dem – Enugu State...

Di Enugu State Government yan say him dey target more than 381,572 pikin dem to collect di free Rotavirus Intensification Vaccination Campaign...

Dis cough syrup fit land you for hospital – EMA

European Union’s drug regulator don yan say make dem ban cough medicine wey get chemical wey be pholcodine because say e fit...

Elderlies suppose dey chop special food – Nutrition

Nutrition experts don too talk about the matter say elderlies suppose dey chop food wey dey give ogbonge nutrients, dem still play...

Naija need 12,000 doctors every year – MDCAN

Medical and Dental consultants' Association of Naija don open up say Naija gats atleast dey produce 12,000 doctors every year make okpata...