How to make our hospitals work – Book presentation

Talkhealth9ja media, today wey be 8th December for inside Abuja, dey do book presentation wey go helep country people dem know about...

We go hunt people wey dey make bleaching creams! – NAFDAC

Di National Agency for Food and Drug Administration and Control don yan say dem go put dia armour to hunt di people...

Better food go help manage diabetes – Expert

One dietician for di Olabisi Onabanjo University Teaching Hospital, Sagamu, Ogun State, Abiola Oniyitan, don point out say healthy diet dey very...

11% of Naija people get Fungal infections – Experts

Medical experts don reveal say like 11.8 per cent of Naija people dey suffer fungal infections every year. ...

Na strike remain for us, as govt no gree shake body...

Di 21-day ultimatum wey medical doctors give Abia State Government to pay Abia State University Teaching Hospital workers dia salary arrears don...

Collabo with NAFDAC go help us – PSN

Di Pharmaceutical Society of Nigeria don beg make National Agency for Food and Drug Administration and Control collabo with dem so dey...

HIV/AIDS: we no know how many di patients dey – Gombe

Di Civil Society for HIV and AIDS for Naija don don sound alarm because say HIV test kits and consumables no dey...

507 doctors don japa from Lagos – NMA

Di Nigerian Medical Association, Lagos State chapter, don reveal say na 507 medical doctors wey dey practise for di state don japa...

More women go die for childbirth for Africa – Report

Atlas of African Health Statistics 2022 don report say by 2030, plenty more women fit die when dem dey try born for...

China don dey relax coro policy

Authorities for China’s financial hub of Shanghai go comot all di testing protocol wey people suppose do for coro as di country...