Home Authors Posts by Adedayo Omotosho

Adedayo Omotosho

262 POSTS 0 COMMENTS

Uni Ilorin lecturer don discover anti-cancer and anti-TB drugs

When body dey kakaraka, na blessing, but when you use akanuche find means to prevent yama-yama from causing wahala for your body na extra...

Naija Dey Jolly Say Polio Never Show Face For 3 Years.

National Primary Health Care Development Agency (NPHCDA) and local and international partners come out to jolly for Abuja say Polio never show...

Wonders Shall Never End: Scientists Say Women Wey Born Pikin Dey...

No woman wey come this world go wan commot this world when she no get at least 2 pikin, the number na...

Sen. Gyang: Na Big Men Wey Dey Go Obodo Oyinbo For...

Life sweet, but when money enter life naim life dey sweet pass. Sickness no be anybody friend, but when you get money choke,...

Naija Flood Matta: Rain Dey Fall, Monkey Dey For Bush, Dey...

Them say water no get enemy, because, even if na water kill you, them go still bath you with water before them bury you....

Rivers State Don Collabo With U.S to Fight HIV/AIDS

Them say HIV no dey show for face, but na who wear shoe know where e dey pinch am na. when HIV turn...

Primary Healthcare: Gombe Governor don appoint new Executive Secretary

Gombe State Governor, Alhaji Muhammadu Inuwa Yahaya don put new oga for the state Primary Healthcare Development Agency. Ismaila Uba...

World Mosquito Day

Today 20th August, 2019 na World Mosquito Day. Mosquitoes no be anybody friend, but guy man no fit just cack...

World Humanitarian Day

Today 19th August, 2019 na the world Humanitarian day, the day wey we dey remember people wey don use their life and...

Cross River government: Mama Abeg Give your tata only breast milk...

When papa and mama old, na the pikin wey them born go take care of them. Nobody mama go...