Adedayo Omotosho
Covid19: Interstate Travel Ban Go Know Hin Level Next Week.
The Presidential Task Force on Covid19 don yan say them dey look left-right to see whether e don dey safe to lift...
Coro Dey Tear Race Pass 21k, As Confam Cases Dey Vanor...
The Nigeria Center for Disease Control NCDC, don announce 452 new cases of Coro inside Naija, this one come bring the total...
Coro Don Coro-nate Imo Assembly, As 13 Lawmakers Test Positive To...
Spokesperson for Imo State COVID-19 Task Force, Chimezie Iwuala, don yan say nothing less than 13 lawmakers for Imo state don get...
Dr. Peterside Don Advice Rivers State To Set Up More Covid19...
Former Federal Lawmaker, Dr. Dakuku Peterside don yan Rivers state government say make them set up more testing Centers inside the state...
“Na Wayo, We Never See Shingbain,” Body-mata Workers Inside Abuja Dey...
Body-mata workers wey dey treat Coro patients inside Abuja, don jinja commot for work, enter street to protest because them never collect...
We Don Pay Over N4.6 Billion Hazard Allawee To Body-mata Workers-FG.
Naija Presidency don announce say them don pay N4,642,485,146.00 (4.642 billion Naira) as hazard allawee to body-mata workers.
This...
Double Wahala For Dead-body, As Measles Outbreak Don Join Covid19 For...
Niger state don record Measles outbreak for 13 LGAs' during the period of the Lockdown wey them put ontop the state because...
We Get Only One Active Case of Covid19-Jigawa State Govt.
Jigawa state government don announce say them get only one active case of Coro inside the state isolation center, as 316 patients...
Coro Cases Inside 9ja Don Pass 19k, As Cases For Abia...
The Nigeria Center for Disease Control NCDC don announce 667 new cases of Coro inside Naija, this one come carry the number...
Kaduna State Don Receive Mobile Testing Motor From USAID.
United States Agency for International Development USAID, don send mobile testing vehicle go Kaduna state, to support the state Covid19 testing efforts.