Home As e de hot #AsEdeyHot: “I Carry Coronavirus for Body and I don Enter Self-Isolation” –...

#AsEdeyHot: “I Carry Coronavirus for Body and I don Enter Self-Isolation” – Gov. el-Rufai

645
0

The Governor of Kaduna State, Mallam Nasir el-Rufai don catch Coro (Covid-19)! This na the hot tori wey im office post this night for inside twitter. For inside the video wey dem post, the Governor talk say he dey enter self-isolation according by the NCDC guideline for people wey carry the virus but no dey show any symptom.

Governor el-Rufai advised all im people for Kaduna make everybody dey shine dem eyes and protect themselves from catching the virus.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.